Sunday 7 June 2020

Pipu Wey Rape And Murder UNIBEN Student Dey Threaten Her Papa



                                     17,375 bin yarn:



Di last neva dey heard on di gruesome murder of 22-year old Uwaila Omozuwa by di same pipu wey rape her inside Benin, Edo State.

Di family dey receive death threats to dia lives.

Di papa of di pesin wey don kpai, Joseph Omozuwa don confam to TVC News say he dey receive threat calls through him padi from one unknown caller.


Undeterred, he dey urge di police not only to unmask di killers of him daughter, but also to protect members of him family from harm.

Di Edo Police Command don also give assurances of sharp sharp intervention.


# justiceforuwa don kontinu to trend oneweek afta one brutal attack on Uwaila inside one church and her death a few days later.

No comments:

Post a Comment